Talented singer/rapper Olaranking drops a mind blowing street banger titled Tungba.
It's a club jam made up of hot lyrics delivered rhythmically on a nice amapiano instrumental.
Artist: Olaranking
Title: Tungba
Producer: Loco Mix
Release Date: May 14, 2022.
Download, listen and enjoy below;
LYRICS
Tungba lyrics
Awn awn awwnn
Olaranking, eh olaranking
Awwwn awn
Okanpana, ojapata
Okanpana, ojapata pata
Dem go Tungba
Tungba gba gba
Tungba gba gba
Dem go Tungba
Tungba gba gba
Tungba gba gba
Okay!!
Who dey do anyhow?
Who dey form anyhow?
Who dey Tungba ?
Who dey tungba, Tungba?
VERSE 1
Bad Belle leave my place
Hustle go pay
Shaye every Friday
Brother come to my place
U get money u no dey spend
Alaye wetin u gain?
Omope lo'nsaye
Everyday no be Friday day day
Cos Dem dey dey feeling my motion
Everybody fall into ocean
Jaye lo with no caution
My money no get repercussions
Ebi n'pa mi ese concoction
Come dance into my institution
Cos Tungba dey body (cos Tungba dey body)
Dem go Tungba
Tungba gba gba
Tungba gba gba
Dem go Tungba
Tungba gba gba
Tungba gba gba
Okay!!!
Who dey do anyhow ?
Who dey form anyhow ?
Who dey tungba?
Who dey tungba, Tungba?
VERSE 2
kuro n'be, won ni na who dey?
Eyin werey ejijo yawuze
Fun n'wo je biti kakute
Ama mu yin biti pakute
Mosafejo odi kakaraka
Eyin na ni ema fi ara gba
Efe competite, efe fi iga gba ga
Olaranking ti de lo joko so raga
She con dey call me Alhaji
I wanna be ur zaddy
I wanna guru ur body
With my money I wan scatter ur party
Oya tungba,baby gbetan
Shetan omo yen laton
She dey kill my meeting
Jeki n'gbetan
I like ur body I wanna pidan
Dem go Tungba
Tungba gba gba
Tungba gba gba
Dem go Tungba
Tungba gba gba
Tungba gba gba
Okay!!!
Who dey do anyhow?
Who dey form anyhow?
Who dey tungba?
Who dey tungba, Tungba?
Who dey do anyhow ?
Who dey form anyhow?
Who dey tungba?
Who dey tungba, Tungba?
0 Comments